Israella Bushiri funeral: Photos from Prophet Shepherd Bushiri daughter burial as family wave final goodbye

Israella Bushiri
Published

On Thursday, Malawian pastor, Prophet Shepherd Bushiri and im wife, Mary Bushiri, lay dia eight-year old daughter, Saint Israella to rest.

Di burial happun for Golden Peacock Hotel for Lilongwe city, Malawi.

Prophet Bushiri announce di death of Israella on Monday, although im no tok di cause of death but blame government for refusing to allow im family treat Israella on time.

"E dey unfortunate say our pikin, wen she bin wan go get medical attention for Kenya, dem block her for airport and she bin no fit get access to medical attention." im tok.

Prophet Bushiri stand by im daughter Israella Bushiri coffin
Wetin we call dis foto, Prophet Bushiri stand by im daughter Israella Bushiri coffin
Di Momemt Israella remains arrive for Malawi from Kenya wia she bin dey receive treatment on Wednesday
Wetin we call dis foto, Di Momemt Israella remains arrive for Malawi from Kenya wia she bin dey receive treatment on Wednesday
Prophet Shepherd Bushiri
Wetin we call dis foto, Prophet Shepherd Bushiri say im no go mourn di death of im daughter but instead continue to celebrate her life

Families and friend gather to say dia goodbyes to Saint Isrealla.

Prophet Bushiri bin describe im pikin as "walking angel" and "saint."

According to am, any pesin wey bin sabi Israella go testify say she get "certain special aura wey dey ooze divinity."

Prophet Bushiri and wife Prophetess Mary Bushiri welcome di body of dia daughter from Kenya
Wetin we call dis foto, Prophet Bushiri and wife Prophetess Mary Bushiri welcome di body of dia daughter from Kenya
Prophet Shepherd Bushiri
Wetin we call dis foto, Special service to celebrate St. Israella
Di remains of Saint Israella wen e land in Lilongwe, Malawi, at 14:00 hours (CAT) on Wednesday from Nairobi, Kenya
Wetin we call dis foto, Di remains of Saint Israella wen e land in Lilongwe, Malawi, at 14:00 hours (CAT) on Wednesday from Nairobi, Kenya
Prophet Shepherd Bushiri
Burial of Saint Israella
Family and Friends gather to attend di burial service of Bushiri daughter, Israella
Wetin we call dis foto, Family and Friends gather to attend di burial service of Bushiri daughter, Israella
Cross section of pipo for di burial service of Bushiri daughter, Isrealla burial
Wetin we call dis foto, Cross section of pipo for di burial service of Bushiri daughter, Isrealla burial
One of di officials wey host service of prayer for late St. Israella
Wetin we call dis foto, One of di officials wey host service of prayer for late St. Israella
Burial service for Israella Bushiri
Wetin we call dis foto, Burial service for Israella Bushiri
Burial service for Israella Bushiri
Wetin we call dis foto, Burial service for Israella Bushiri
Burial service for Israella Bushiri
Wetin we call dis foto, Burial service for Israella Bushiri
Burial service for Saint Israella Bushiri
Aerial shot of di Burial service for Israella Bushiri
Prophet Shepherd Bushiri and im wife Prophetess Mary Bushiri for di burial ground of dia eight-year-old daughter St. Israella Bushiri
Wetin we call dis foto, Prophet Shepherd Bushiri and im wife Prophetess Mary Bushiri for di burial ground of dia eight-year-old daughter St. Israella Bushiri