Dimeji Bankole: Former Speaker Nigeria House of Representatives, and daughter of Kebbi state govnor wedding fotos

Dimeji Bankoe wedding
Wetin we call dis foto, Na Dimeji's mama welome di new bride to di family as tradition require
Published

Former speaker of di Nigeria House of Representatives, Dimeji Bankole don wed di daughter of Kebbi state govnor , Atiku Bagudu, and chairman APC Governor's forum.

Bankole and im first wife bin divorce sometimes in 2017.

Dimeji Bankole wedding

Di couple tie di knot on Friday for Federal Capital Territory Abuja , follow by di traditional event to welcome di new bride to di Bankole's family on Saturday in Ogun state.

Dimeji Bankoe wedding
Dimeji Bankole wedding
Aisha Bagudu Bankole
Wetin we call dis foto, Aisha wed Dimeji, afta e divorce im first wife
Dimeji Bankole wedding
Wetin we call dis foto, Plenti big pipo attend di wedding wey has Former Speaker Yakubu Dogara as chairman

BBC Pidgin learn say di celebration go end on Sunday wit dinner wit family and few friends at Dimeji's Apo residence.