US election: Pictures of how Trump Capitol Hill protesters burst enta Congress

One protester carry flag wey dem write "Trump is my president"
Wetin we call dis foto, One protester hold one flag wey dem write "Trump na my president"
Published

Protesters wey dey support US President Donald Trump march enta Capitol building and force officials to order lawmakers to hide in place wey stop dia debate for both di House and Senate.

Dis one happun as Congress bin dey meet to confirm President-elect Joe Biden electoral college victory. Protesters wey dey support US President Donald Trump march enta Capitol building and force officials to order lawmakers to hide wey make dem stop di debate for both di House and Senate.

One protester carry di Confederate flag inside di US Capitol building
Wetin we call dis foto, One protester carry di Confederate flag afta by pass US Capitol security
Pro-Trump protesters by pass security for US Capitol
Wetin we call dis foto, Protesters wey wear Trump campaign cap take foto inside di building
One protester carry one plinth from one room for US Capitol
Wetin we call dis foto, One protester even carry one decoration from one room for US Capitol
Capitol police point guns for one protester from inside di Senate chamber
Wetin we call dis foto, About three Capitol police officers point gun for one protester from inside di Senate chamber
One protester hang from di wall of di US Senate chamber
Wetin we call dis foto, See as one protester jump ova one balcony to reach di Senate floor
Lawmakers and Capitol staff wear protective gas masks as di gbege dey happun
Wetin we call dis foto, Lawmakers and Capitol staff workers wear protective gas masks as di gbege dey happun
One protester even siddon for US House Speaker Nancy Pelosi chair, and leave message wey say "we no go gree"
Wetin we call dis foto, One protester even siddon for US House Speaker Nancy Pelosi chair, and leave message wey say "we no go gree"
Armed police detain some protesters
Wetin we call dis foto, Armed police detain some protesters
Pro-Trump protester senta inside tUS Capitol
Wetin we call dis foto, Protesters dey tok to police and oda Capitol staff workers as di gbege bin dey happun inside
One US Capitol police officer shoot pepper spray for one protester as im dey enter di building through one window wey don break
Wetin we call dis foto, One US Capitol police officer shoot pepper spray for one protester as im dey enter di building through one window wey don break
Plenty protesters dey celebrate afta dem reach di Capitol central rotunda
Wetin we call dis foto, Plenty protesters dey celebrate afta dem reach di Capitol central rotunda
Trump supporters dey pose as dem take foto for insdie Senate
Wetin we call dis foto, Trump supporters dey pose as dem take foto for inside Senate
Some of di protesters even paint dia face and wear costumes
Wetin we call dis foto, Some of di protesters even paint dia face and wear costumes
One Trump supporter dress like Statue of Liberty
Wetin we call dis foto, One Trump supporter dress like Statue of Liberty
President-elect Joe Biden tell President Donald Trump to "step up" in response to di protests
Wetin we call dis foto, President-elect Joe Biden tell President Donald Trump to "step up" in response to di protests
Twitter call President Trump response to di protests "risk of violence"
Wetin we call dis foto, Twitter call President Trump response to di protests "risk of violence"

All di foto dem dey subject to copyright.