Ogbonge fotos show how volcano explode for Iceland

Wia dis foto come from, KRISTIN ELISABET GUNNARSDOTTIR
- Author, Production by Mike Hills, picture research by Emma Lynch and Matthew Tucker, development by Becky Rush.
- Role, By the Visual Journalism Team
- Published
One volcano don explode for Reykjanes peninsula of south-west Iceland afta weeks o earthquake activity.
Dem don evacuate 4,000 pipo from Grindavik, one fishing town wey dey about 4km (2.5 miles) away, last month.
Di eruption bin start north of di town for 22:17 local time (22:17 GMT) on Monday, di Icelandic Met Office tok.
One resident wey dey live near Grindavik describe di scenes as "crazy" and "scary" scenes, and she say she still fit see di volcano dey explode on Tuesday.
Since late October, di region wey dey around di capital Reykjavik don dey experience increase in earthquake activity.

Wia dis foto come from, Getty Images

Wia dis foto come from, ICELANDIC COAST GUARD

Wia dis foto come from, Anadolu

Wia dis foto come from, Instagram @zwyzszejperspektywy

Wia dis foto come from, OSKAR GRIMUR KRISTJANSSON

Wia dis foto come from, EPA


Wia dis foto come from, Civil Protection of Iceland

Wia dis foto come from, ICELANDIC COAST GUARD/HANDOUT/EPA-EFE/Shutterstock

Wia dis foto come from, AFP









