US javelin team wan 'Night King' for Olympics

Night king for Game of Thtones
Wetin we call dis foto, Maybe a winter Olympics for di Night King?
Published

Di US Olympic team don put for Twitter say make anybody wey get di number of actor wey play di 'Night King,' share am, so dem go fit employ di actor to help dem throw Javelin.

The Tweet
Wetin we call dis foto, The Tweet from the US Olympic Team

Plenty Game of Thrones fans for twitter come begin reply with different-different messages on top this tweet.

Some of dem dey talk say, dey wan make im come represent their country and no be United States of America.

Reply from Game of Thrones Fan
Reply on top the tweet
how people reply to the tweet
one person when reply to the tweet
another reply to the tweet
More reply
another reply to the tweet
More reply
More reply from fans
more reply
People still dey reply the tweet

Di person wey play di role of di Night King for Game of Thrones na Richard Brake.

For di series, na im be the di leader of di 'White Walker' wey come from di North.

He get supernatural power to create plenty army of people wey no dey alive.