"Dem sell me three times for Libya"

Wetin we call dis Video, "Dem sell me three times for Libya"
Published

Some of di Nigerians wey return from slavery inside Libya talk to BBC News Pidgin about wetin dem carry eye see.