5 African leaders wey don pass 30 years for office

Published

Aside President Jose Eduardo dos Santos of Angola wey go soon step down, dis are di top five leaders for Africa wey don do pass 30 years for office.

President Jose Eduardo dos Santos of Angola dey wave
Wetin we call dis foto, 1. Jose Eduardo dos Santos (Angola) -- 38 years for power
Teodoro Obiang Nguema Mbasogo
Wetin we call dis foto, 2. Teodoro Obiang Nguema Mbasogo (Equatorial Guinea) -- 37 years for power
Robert Mugabe
Wetin we call dis foto, 3. Robert Mugabe (Zimbabwe) -- 36 years for power
Paul Biya
Wetin we call dis foto, 4. Paul Biya (Cameroon) -- 34 years for power
Denis Sassou-Nguesso
Wetin we call dis foto, 5. Denis Sassou-Nguesso (Republic of Congo) -- 33 years, but e dey go dey come
Yoweri Museveni
Wetin we call dis foto, 6. Yoweri Museveni (Uganda) -- 31 years for power