Prof. Yemi Osinbajo say Nigeria goment dey comot pipo from poverty but na true?

Wetin we call dis Video, Nigeria goment dey try reduce poverty?
Published

Afta Nigeria vice presido Yemi Osinbajo say goment dey try reduce poverty, we carry waka enta street to ask pipo.