Pidgin proverbs

Published

Na here you go see all di ogbonge proverb dem wey we bin dey sama una through out di week.

Two tall palm tree wey breeze dey blow with proverb; "wetin old woman siddon for ground see, pikin wey stan on top tree no go ever fit see am."
Wetin we call dis foto, Our proverb of di day
How you see dis ogbonge proverb wey Omokhai Gabriel send come?
Wetin we call dis foto, How you see dis ogbonge proverb wey Omokhai Gabriel send come?
We still dey reason dis proverb Ita Mary send come.
Wetin we call dis foto, We still dey reason dis proverb Ita Mary send come.
Rebecca Esin say make we take dis proverb hold bodi as Friday don land
Wetin we call dis foto, Rebecca Esin say make we take dis proverb hold bodi as Friday don land
You go fit decode dis proverb wey Abdul Mujeeb Usman yarn?
Wetin we call dis foto, You go fit decode dis proverb wey Abdul Mujeeb Usman yarn?
@official_2baba drop as our proverb of the day
Wetin we call dis foto, @official_2baba drop as our proverb of the day
Rah-zee-'el na im nack us dis proverb to start di new week
Wetin we call dis foto, Rah-zee-'el na im nack us dis proverb to start di new week
Abdulhaleem Musa Bilal Adam say make you use dis proverb hold bodi
Wetin we call dis foto, Abdulhaleem Musa Bilal Adam say make you use dis proverb hold bodi
Proddynyangha na im give us dis proverb, how you see am?
Wetin we call dis foto, Proddynyangha na im give us dis proverb, how you see am?
As anoda don reach, Imo Joseph give us dis proverb
Wetin we call dis foto, As anoda don reach, Imo Joseph give us dis proverb
How you reason dis proverb from we fan Terry Asemota?
Wetin we call dis foto, How you reason dis proverb from we fan Terry Asemota?
From Glory Uzoamaka @gloryohagwu
Wetin we call dis foto, From Glory Uzoamaka @gloryohagwu
Check out dis proverb from Rotimi Omorogbe @_2baba, wey make sense die
Wetin we call dis foto, Check out dis proverb from Rotimi Omorogbe @_2baba, wey make sense die
Make una use dis ogbonge one wey Jayrezz Sanni send us thru Facebook
Wetin we call dis foto, Make una use dis ogbonge one wey Jayrezz Sanni send us thru Facebook
Eddidem Sylvestré Okorie Umoh nack us dis proverb
Wetin we call dis foto, Eddidem Sylvestré Okorie Umoh nack us dis proverb
Rough Coin say make you use dis proverb hold bodi
Wetin we call dis foto, Rough Coin say make you use dis proverb hold bodi
Adams Igyo Lydia Egye say make we take dis proverb shine eye
Wetin we call dis foto, Adams Igyo Lydia Egye say make we take dis proverb shine eye
Ogbonge proverb
Wetin we call dis foto, Ogbonge proverb
Write wetin e mean for di comment section
Wetin we call dis foto, Write wetin e mean for di comment section
Kokoroko...
Wetin we call dis foto, Kokoroko...
Take dis proverb from Glory Uzoamaka @gloryohagwu hold bodi
Wetin we call dis foto, Take dis proverb from Glory Uzoamaka @gloryohagwu hold bodi