"We dey baff wit fuel water"

Wetin we call dis Video, "We dey baff wit fuel water"
Published

Pipo for one community for Akoka, Lagos State dey accuse one filling station say dia underground tank wey dey leak petrol don spoil water for di area.