'We wan clear dia mind'
Published
Female Bikers Initiative na women wey dey use dia motorcycle to help oda women and girls sabi wetin cervical cancer bi and di danger of cancer.