India v Nigeria 99-1: 'Dis na how India nack Nigeria 100-0'

Wetin we call dis Video, 'I remember di match wey India nack Nigeria 100-0
Published

"When Nigerians dey take dia shot, dem go see lion!"

Hear pipo as dem dey describe wetin dem know about di match between di two countries, wey no even happen.