Union dey protest NHIS oga wey Buhari recall
Published
Prof. Usman Yusuf wey President Muhammadu Buhari bin recall to di National Health Insurance Scheme resume work today but workers for there do protest, for and against im recall.