Zimbabwe: People dey jolli as Mugabe comot

Wetin we call dis Video, Mugabe resign: Zimbabwe dey jolli
Published

Dis na some of di ways people for Zimbabwe jolli enter street for di capital, Harare.

President Robert Mugabe don resign after 37 years wey im siddon-put for office.